Finally the new NIGERIA PIDGIN
ENGLISH BIBLE is out.
one of the popular chapter is psalm 23, which reads :
1. The Lord na my shepherd, i dey kampe...
2. E make me sidon
for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi
thermacool...
3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go
through express road of righteousness sake of Him name.
4. Walahi!, if I waka pass
where arm robber, 419 and juju people boku, come even join boko
haram reach valley of the
shadow of death sef,mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ?
Na so dem dey like back bone dey comfort me.
5. You don prepare good foodon top d table make I chop. All mai
enemies dey look waa waa. You
rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger
wey overflow hin bank.
6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench.
And man pikin go tanda for God house from lai lai to lai lai. GOD
ALMIGTHY NA YOU BIKO AMEN.
#copied

Comments